• About Us
  • Advertise
  • Contact Us
  • Disclaimer
  • Privacy Policy
  • Buzza
  • BBC
Talkmusics
  • Home
  • Music
    • Naija
    • Ghana
    • S.Africa
    • E.Africa
    • Foreign
  • Foreign
  • News
  • Sport
  • Video
  • Gospel
  • Mixtape
  • Lyrics
  • Contact Us
    • Advertise
    • Promote
No Result
View All Result
  • Home
  • Music
    • Naija
    • Ghana
    • S.Africa
    • E.Africa
    • Foreign
  • Foreign
  • News
  • Sport
  • Video
  • Gospel
  • Mixtape
  • Lyrics
  • Contact Us
    • Advertise
    • Promote
No Result
View All Result
Talkmusics
No Result
View All Result
  • Home
  • Music
  • Foreign
  • News
  • Sport
  • Video
  • Gospel
  • Mixtape
  • Lyrics
  • Contact Us

Burna Boy _ Wetin Man Go Do

TM Staff by TM Staff
May 3, 2022
0

Burna Boy _ African Giant

Burna Boy Wetin Man Go Do Mp3 Download .

Off his just unleased project “African Giant”, Burna Boy comes through with this track titled ” Wetin Man Go Do“.

Listen and Download The Song below.

[DOWNLOAD NOW!]
https://talkmusics.com/wp-content/uploads/2019/07/Burna-Boy-Destiny.mp3

Download Mp3

Burna Boy _ Wetin Man Go Do Lyrics.

[Intro]
Arrrhhhh
Champion

[Verse]
People wey dey Shayo
Those people dey here now
People wey dey jaiye oo
Those people dey here now na na na
Them no dey call me tele oo
But them dey ca-call me now
Na empty belle oo
Na i’m make man dey feel somehow
I call my aza
Sey i be wan cashout
Sey make i put ten thousand
I putti ten thousand
Everybody con cashout
Thank Jehovah
Put am for my aza
Begin to find another ah ah

[Chorus]
Waka waka no rest oo
Wetin man go do
Money go dey for madam to cook Ogbono
Wetin man go do
Your pikin sef e gass go school ooh
Wetin man go do
When money come e go hear
Wetin man go do uh uh
Wetin man go do uh uh
Wetin man go do
Wetin man go do..ooo
Wetin man go do uh uh
Wetin man go do uh uh
Wetin man go do
Wetin man go do oo

[Verse]
Call daddy Savi
No go let my blessings to pass me
Enemy no go laugh me
Make the money chill and relax me
If the money dey we go faji oo
I go be the life of the party oo
E go be like sey na magic
Call me jazzman abra cadabra oo
Waka waka no rest oo
Wetin man go do

[Chorus]
Money go dey for madam to cook ogbono
Wetin man go do
Your pikin sef e gass go school ooh
Wetin man go do
When money come e go hear
Wetin man go do uh uh (ah ra ra ra ra)
Wetin man go do uh uh (ah ra ra ra ra)
Wetin man go do (oh ro ro ro ro)
Wetin man go do ooo
Wetin man go do ah ah ah (ah ra ra ra ra)
Wetin man go do uh uh (ah ra ra ra ra)
Wetin man go do (oh ro ro ro ro)
Wetin man go do

[Post-Chorus]
Man go fight for money (wetin man go do)
Man go fight for woman (wetin man go do)
Man go fight for business (wetin man go do)
Man go fight for nonsense (wetin man go do) uh uh
Body don dey tire
Body no be firewood (wetin man go do)
Body don dey tire
Body no be firewood (wetin man go do oo)
Wetin man go do oo do oo
Wetin man go do doo ooo
Wetin man go do oo do oo do oo do oo do oo doo
Wetin man go do

Tags: Burna Boy

More Hot Posts

Burna Boy - Last Last
Music

Burna Boy – Last Last

by TM Staff
May 12, 2022
1

Burna Boy drops new son "Last Last" available below. Popular Nigerian disc jockey, Burna Boy comes through with another fresh...

Read more
DJ Snake ft. Burna Boy _ No Option
Foreign

DJ Snake ft. Burna Boy _ No Option

by TM Staff
May 3, 2022
0

DJ Snake ft. Burna Boy No Option Mp3 Download . Popular American disc jockey, DJ Snake presents another fresh sound...

Read more
Burna Boy Twice As Tall
Naija

Burna Boy – No Fit Vex

by TM Staff
May 3, 2022
0

Burna Boy No Fit Vex Mp3 Download Nigerian loved singer and self acclaimed African Giant, Burna Boy unlocks new track...

Read more
Zlatan Ft. Burna Boy - Gbeku
Naija

Zlatan Ft. Burna Boy – Gbeku

by TM Staff
May 3, 2022
0

Zlatan Ft. Burna Boy - Gbeku Mp3 Download . Zlatan follows up "Yeye Boyfriend" with this new sound he termed...

Read more
Burna Boy Twice As Tall
Naija

Burna Boy – Alarm Clock

by TM Staff
May 3, 2022
0

Burna Boy Alarm Clock Mp3 Download Nigerian loved singer and self acclaimed African Giant, Burna Boy unlocks new track named...

Read more
Burna Boy _ African Giant
Naija

Burna Boy ft. Damian Marley & Angelique Kidjo _ Different

by TM Staff
May 3, 2022
0

Burna Boy ft. Damian Marley & Angelique Kidjo Mp3 Download . The Nigerian self acclaimed African Giant, Burna Boy reengaged...

Read more
Jorja Smith ft. Burna Boy _ be honest
Foreign

Jorja Smith ft. Burna Boy _ Be Honest

by TM Staff
May 3, 2022
0

Jorja Smith ft. Burna Boy _ Be Honest Mp3 Download . International music act, Jorja Smith is out with new...

Read more
Show Dem Camp - Palmwine Express
Naija

Show Dem Camp Ft. Burna Boy – True Story

by TM Staff
May 3, 2022
0

Show Dem Camp Ft. Burna Boy - True Story Mp3 Download . Nigerian music group, Show Dem Camp is out...

Read more
Next Post
YG & Mozzy - Kommunity Service

YG & Mozzy ft. Young M.A - MAD

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result
  • About Us
  • Advertise
  • Contact Us
  • Disclaimer
  • Privacy Policy
  • Buzza
  • BBC

© 2022 Talkmusics Media

No Result
View All Result
  • Home
  • Music
    • Naija
    • Ghana
    • S.Africa
    • E.Africa
    • Foreign
  • Foreign
  • News
  • Sport
  • Video
  • Gospel
  • Mixtape
  • Lyrics
  • Contact Us
    • Advertise
    • Promote

© 2022 Talkmusics Media