• Home
  • Music
    • Naija
    • Ghana
    • S.Africa
    • E.Africa
  • Foreign
  • Album & EP
  • Lyrics
  • News
  • Video
  • Sport
  • Video
  • Contact Us
    • Advertise
    • Promote
Talkmusics
  • Home
  • Music
    • Naija
    • Ghana
    • S.Africa
    • E.Africa
  • Foreign
  • Album & EP
  • Lyrics
  • News
  • Video
  • Sport
  • Video
  • Contact Us
    • Advertise
    • Promote
No Result
View All Result
  • Home
  • Music
    • Naija
    • Ghana
    • S.Africa
    • E.Africa
  • Foreign
  • Album & EP
  • Lyrics
  • News
  • Video
  • Sport
  • Video
  • Contact Us
    • Advertise
    • Promote
No Result
View All Result
Talkmusics
No Result
View All Result
  • Home
  • Music
  • Foreign
  • Album & EP
  • Lyrics
  • News
  • Video
  • Sport
  • Video
  • Contact Us

[Lyrics] Laycon ft. YKB – Fall For Me

April 13, 2023
in Lyrics
0

Laycon ft YKB - Fall For Me

Laycon ft YKB Fall For Me Lyrics

Download AUDIO

Lyrics below,

[DOWNLOAD MP3 HERE]

Ero
Conny Sir

What is this I’m feeling?
Could I be catching feeling?
Abeg help me call Caro
Make I con Dey set Parole
(Parole Odaran)

Be like I shak Burukutu
Be like I shak Paraga
Be like I shak Ogogoro
Can’t feel my face o Hosanna
Eh ah Hosanna

Omo yi, make you no fall for me
If you fall for me I go wan gum body
Omo yi, make you no fall for me
If you fall for me I go wan gum body

Kiki and when you talki I go listen
The way you giving it to me me
Omo your matter got me thinking
Thinking

O baby girl this your biggie bumbum
Back side like ofili gangan
I feel you kilo feel gangan
Mo feel good kini deal dandan

Hol up hol up hol up hol up
Oya do dada do dada
Bo pata ko yo ko yo
Jo lo jo lo jo lo jo lo
Oya do dada bo pata
Jubadi ko yo ko yo

No more time for loving
No more time for Cunning

Be like I shak Burukutu
Be like I shak Paraga
Be like I shak Ogogoro o
Can’t feel my face o hosanna

Omo yi make you no fall for me
If you fall for me I go wan gum body
Omo yi make you no fall for me
If you fall for me I go wan gum body

Okay Listen
Na you I want so baby ma 10 go
I shoot shot Shey you see the catapult
You say omode meta n shere
Baby mi o shere
Oma bami dele

But no be love I Dey find
I Dey tell you Shey you get it
Sharp sharp make I tell you
No Dey dull me
Omoge po Issokay to say it’s plenty
Ofeyin gan jorr
Issokay to be a dentist

Hol up hol up hol up hol up
Oya do dada do dada
Bo pata ko yo ko yo
Jo lo jo lo jo lo jo lo
Oya do dada bo pata
Jubadi ko yo ko yo

No more time for loving
No more time for Cunning

Be like I shak Burukutu
Be like I shak Paraga
Be like I shak Ogogoro o
Can’t feel my face o hosanna

Omo yi make you no fall for me
If you fall for me I go wan gum body
Omo yi make you no fall for me
If you fall for me I go wan gum body

Share Laycon ft YKB Fall For Me Lyrics with your loved ones.

Related Posts

  • Laycon ft YKB - Fall For Me
    Laycon ft. YKB - Fall For Me
  • Laycon
    Laycon ft Deshinor - Hiphop
  • Laycon
    Laycon ft Yusufkanbai - Accolades
  • Laycon
    Laycon ft Yusufkanbai - Narcos
  • YungAce ft Oxlade - Fall Mp3
    YungAce ft Oxlade - Fall
Tags: LayconYKB
Next Post

Mohbad – Ask About Me

Next Post

Warning: Undefined array key "jnews-75x75" in /home/talkmusics/public_html/wp-content/themes/jnews/class/Image/Image.php on line 93

Warning: Trying to access array offset on value of type null in /home/talkmusics/public_html/wp-content/themes/jnews/class/Image/ImageLazyLoad.php on line 100
Mohbad – Ask About Me

Mohbad – Ask About Me

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result
  • About Us
  • Advertise
  • Contact Us
  • Disclaimer
  • Privacy Policy
  • Buzza
  • BBC

© 2023 Talkmusics Media

No Result
View All Result
  • Home
  • Music
    • Naija
    • Ghana
    • S.Africa
    • E.Africa
  • Foreign
  • Album & EP
  • Lyrics
  • News
  • Video
  • Sport
  • Video
  • Contact Us
    • Advertise
    • Promote

© 2023 Talkmusics Media