![[Read] Joeboy _ Beginning Lyrics Talkmusics [Read] Joeboy _ Beginning Lyrics](https://i0.wp.com/talkmusics.com/wp-content/uploads/2019/08/Joeboy-Beginning.jpg?resize=600%2C600&ssl=1)
Joeboy _ Beginning Lyrics
[Intro]
                          Shabalistica
[Verse 1]
                          Omo walai
                          If them point gun to my head say make I deny you
                          I go tell them sey lai lai
                          No be lie
                          I fit to spend all of my money on you [oh no]
                          Spend a couple couple milli on you [yeah yeah]
                          Give you loving till you say e don do [ye ye]
[Pre-Chorus]
                          Special type of feeling that I feel when I’m with you
                          O n du n Mo mi anytime wey I dey with you
                          I want your heart and soul and your own body too
                          I can’t let you go
[Chorus]
                          I’m beginning to begin to fall in love
                          I’m beginning to begin to fall in love
                          I’m beginning to begin to fall in love
[Verse 2]
                          This love no be ordinary thing
                          You suppose to be one night fling
                          But now I don dey catch feelings
                          I dey vex when i see you with another person
                          Oh no
                          I no dey concentrate no more
                          Make we felicitate jowo
                          Hold me tight and rub on my head baby o
                          Make I feel alright [ye ye]
[Pre-Chorus]
                          Special type of feeling that I feel when I’m with you
                          O n du n mo mi anytime wey I dey with you
                          I want your heart and soul and your own body too
                          I can’t let you go
[Chorus]
                          I’m beginning to begin to fall in love
                          I’m beginning to begin to fall in love
                          I’m beginning to begin to fall in love
Ohema o as I dey call you make you answer [fall in love o]
                          As I dey call you make you answer
                          As I dey call you make you
                          I’m beginning to begin to fall in love
Ohema o as I dey call you make you answer
                          As I dey call you make you answer
                          As I dey call you make you answer
[Outro]
                          So whenever you hear this vibe
                          I just want you to vibe with it
                          ‘Cause it’s a banger
                          Joeboy give them
                          Joeboy give them
                          Joe Joe Joeboy ‘pon deck



![[Video] Joeboy _ Beginning Talkmusics [Video] Joeboy _ Beginning](https://i0.wp.com/talkmusics.com/wp-content/uploads/2019/08/joeboy-beginning-visualizer-823789641.jpg?resize=150%2C150&ssl=1)
![[Read] Tekno x Zlatan _ Agege Lyrics Talkmusics Tekno x Zlatan _ Agege](https://i0.wp.com/talkmusics.com/wp-content/uploads/2019/08/Tekno_Ft_Zlatan_-_Agege-2.jpg?resize=150%2C150&ssl=1)
![[Lyrics] Lyta _ Monalisa Talkmusics Lyta _ Monalisa](https://i0.wp.com/talkmusics.com/wp-content/uploads/2019/07/lyta-1.jpg?resize=150%2C150&ssl=1)
![[Lyrics]: Asa _ Good Thing Talkmusics Asa _ Good Thing](https://i0.wp.com/talkmusics.com/wp-content/uploads/2019/06/Asa_-_Good_Thing.jpg?resize=150%2C150&ssl=1)
