• Home
  • Music
    • Naija
    • Ghana
    • S.Africa
    • E.Africa
  • Video
  • Foreign
  • Lyrics
  • News
  • Sport
  • Video
  • Contact Us
    • Advertise
    • Promote
Talkmusics
  • Home
  • Music
    • Naija
    • Ghana
    • S.Africa
    • E.Africa
  • Video
  • Foreign
  • Lyrics
  • News
  • Sport
  • Video
  • Contact Us
    • Advertise
    • Promote
No Result
View All Result
  • Home
  • Music
    • Naija
    • Ghana
    • S.Africa
    • E.Africa
  • Video
  • Foreign
  • Lyrics
  • News
  • Sport
  • Video
  • Contact Us
    • Advertise
    • Promote
No Result
View All Result
Talkmusics
No Result
View All Result
  • Home
  • Music
  • Video
  • Foreign
  • Lyrics
  • News
  • Sport
  • Video
  • Contact Us

[Lyrics] Beyonce ft. Burna Boy _ Ja Ara E

TM Staff by TM Staff
March 25, 2023
0

[Lyrics] Beyonce ft. Burna Boy _ Ja Ara E

Beyonce ft. Burna Boy _ Ja Ara E Lyrics

Listen/Download Mp3

[Intro]
Eheeeeeeeeeeeee
Ko jupa
Ko jupa
Eheeeeeeeeeeeee
Ko juba
Ko juba
Eheeeeeeeeeeeee
Ko jupa
Ko jupa
Ahhhhhhhhhhhhh

[DOWNLOAD MP3 HERE]

[Verse 1]
Your body go rest o
Papa tell pikin o
Your body go rest o
Your body go rest o
Dem come go confess o
Your head go correct o
You nor go forget o
Shey you get the concept

[Chorus]
Dem no dey tell person
Ja ara
Ja ara E
You go learn your own lesson
Ja ara
Ja ara E
Everybody keep on searching
Ja ara
Ja ara E
For miraculous blessings
Ja ara
Ja ara
Ja ara E
You go bow for Lagos oh
Ja ara
If you no know yourself you go lost oh
Ja ara
Ja ara E
If you get money you be bros oh
Ja ara
Ja ara E
Omo nobody holy no apostle
Ja ara
Ja ara E

[verse 2]
Your body go rest oh (kuro nbe)
Papa tell pikin o
Your body go rest oh
Your body go rest oh
Dem come go confess oh
Your head e go correct oh
You nor go forget oh
Shey you get the concept oh

Dem go tell you
Watch out
When you go
Watch out
Pon the road
Watch out for dem hyenas
Watch out
When you go
Watch out
Pon the road
Watch outtttttttt

Look around in all the places you go to
Stand your ground and stay outstanding like Ogun
Watch your back and just do what you supposed to
Take care of family and people you are close to

Dem no dey tell person
Ja ara
Ja ara E
You go learn your own lesson
Ja ara
Ja ara E
Everybody keep on searching
Ja ara
Ja ara E
For miraculous blessings
Ja ara
Ja ara
Ja ara E
You go bow for Lagos oh
Ja ara
If you no know yourself you go lost oh
Ja ara
Ja ara E
If you get money you be bros oh
Ja ara
Ja ara E
Omo nobody holy no apostle
Ja ara
Ja ara E

Your body go rest oh (kuro nbe)
Papa tell pikin o
Your body go rest oh
Your body go rest oh
Dem come go confess oh
Your head go correct oh
You nor go forget oh
Shey you get the concept oh

Dem go tell you
Watch out
When you go
Watch out
Pon the road
Watch out for dem hyenas
Watch out
When you go
Watch out
Pon the road
Watch outtttttttt

Dem go tell you
Watch out
When you go
Watch out
Pon the road
Watch out for dem hyenas
Watch out
When you go
Watch out
Pon the road
Watch outtttttttt

Eheeeeeeeeeeeee
Ko jupa
Ko jupa
Eheeeeeeeeeeeee
Ko juba
Ko juba
Eheeeeeeeeeeeee
Ko jupa
Ko jupa
Ahhhhhhhhhhhhh

Tags: BeyonceBurna Boy

More Hot Posts

Angelique Kidjo ft. Burna Boy - Do Yourself
Music

Angelique Kidjo ft. Burna Boy – Do Yourself

Angelique Kidjo links up with Burna Boy on "Do Yourself" available for Mp3 Download below. Popular African award-winning singer, Angelique...

Read more
Burna Boy - Common Person
Music

Burna Boy – Science

Burna Boy unlocks new song “Science” available below. Popular and super talented singer, Burna Boy comes through with another fresh...

Read more
Beyonce The Lion King
Foreign

Beyonce Ft. Tiwa Savage & Mr Eazi _ Keys To The Kingdom

Beyonce Ft. Tiwa Savage & Mr Eazi Keys To The Kingdom Mp3 Download . Beyonce just dropped her long-awaited album...

Read more
PARTYNEXTDOOR
Foreign

PARTYNEXTDOOR ft. DJ Khalid, Jay-z & Beyonce – Shinning (Remix)

PARTYNEXTDOOR ft. DJ Khalid, Jay-Z & Beyonce - Shinning (Remix) Mp3 Download . PARTYNEXTDOOR comes through with the remix to...

Read more
Beyonce - Renaissance
Foreign

Beyonce – Heated

Beyonce drops new song "Heated" available below. American legendary singer, Beyonce unlocks another new and interesting song which is tagged...

Read more
Burna Boy Pull Up
Naija

Burna Boy _ Pull Up

Burna Boy Pull Up Mp3 Download . The African talented dancehall singer, Burna Boy comes through wit a brand new song...

Read more
Jorja Smith ft. Burna Boy _ be honest
Lyrics

[Read] Jorja Smith ft. Burna Boy _ Be Honest Lyrics

Jorja Smith ft. Burna Boy _ Be Honest Lyrics Listen/Download Mp3 I know you want me Every day, tell me...

Read more
[Video] M.anifest Ft. Burna Boy - Tomorrow
Video

[Video] M.anifest Ft. Burna Boy – Tomorrow

M.anufest Ft. Burna Boy - Tomorrow Video. Just after some days M.anifest came through with his latest output titled "Tomorrow"...

Read more

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

  • About Us
  • Advertise
  • Contact Us
  • Disclaimer
  • Privacy Policy
  • Buzza
  • BBC

© 2022 Talkmusics Media DMCA.com Protection Status

No Result
View All Result
  • Home
  • Music
    • Naija
    • Ghana
    • S.Africa
    • E.Africa
  • Video
  • Foreign
  • Lyrics
  • News
  • Sport
  • Video
  • Contact Us
    • Advertise
    • Promote

© 2022 Talkmusics Media DMCA.com Protection Status